Jump to content

Max Verstappen

From Wikipedia
Max Verstappen
pesin
Man abi wumanman Chenj-am
Kontri wey e kom fromKingdom of the Netherlands, Belgium Chenj-am
Country for sportNetherlands Chenj-am
Nem for lokal langwejMax Verstappen Chenj-am
Orijina nemMax Emilian Verstappen Chenj-am
Fest nemMax, Emilian Chenj-am
Famili nemVerstappen Chenj-am
IPA transcriptionˈmɑks vɛrˈstɑ.pə(n) Chenj-am
Wen dem bon am30 September 1997 Chenj-am
Ples wey dem bon amHasselt Chenj-am
PapaJos Verstappen Chenj-am
MamaSophie Kumpen Chenj-am
Unmarried partnerKelly Piquet Chenj-am
RelativePaul Kumpen, Anthony Kumpen, Robert Kumpen Chenj-am
Fest langwejDutch Chenj-am
Langwej wey e fit tok, rait abi yuz hand tokDutch, English langwej, German Chenj-am
Wok wey e dey duracing automobile driver, Formula One driver, racing driver, actor Chenj-am
Pat of wok wey e put mindFormula One, Formula One race Chenj-am
Wie e dey livMonaco Chenj-am
Member of sports teamRed Bull Racing, Scuderia Toro Rosso, Van Amersfoort Racing Chenj-am
SponsorRed Bull GmbH, CarNext.com, Jumbo, EA Sports Chenj-am
SportFormula One, kart racing, Formula Three Chenj-am
Awod wey e koletTalent of the year, Dutch Sportsman of the year, Lorenzo Bandini Trophy, Officer of the order Orange-Nassau Chenj-am
Official websitehttps://www.verstappen.com Chenj-am
Victory2021 Formula One World Championship, 2022 Formula One World Championship, 2023 Formula One World Championship Chenj-am

Max Emilian Verstappen (dem bon am on 30 September 1997) na Dutch an Belgian racin driva, wey dey run onda Dutch flag for Formula one for Red Bull Racin. Verstappen don win four formula one Wod Driva's championship , wey e win folo dia sef fom 2021 rish 2024 wit Red Bull, an e don win 63 Grands Prix for 10 seasons.

Dem bon am for Hasselt an e gro for Maaseik, Verstappen na pikin of bifor bifor Dutch Formula one driva Jos Verstappen an Belgian forma kart racer Sophie Kumpen.

How e tek stat life

[chenj-am | chenj-am for orijin]

Dem bon Max Emilian Verstappen on 30 September 1997 insaid Hasselt, Belgium to Jos Verstappen an Sophie Kumpen. Verstappen papa an mama no dey togeda wen e dey smol, wey mek am dey sta wit im papa. Verstappen get sista sta wit dia mama. Verstappen get three sistas fom im papa said.

Wia dem ci pruf

[chenj-am | chenj-am for orijin]